
Transgender pipo for US military dey 'in survival mode' as ban on dia service start
Afta 17 years for di US Army, Maj Kara Corcoran, 39, bin dey prepare to graduate from one ogbonge military leadership programme. But some complication dey. Two days bifor di ceremony, dem tell Kara say she gatz conform to male regulations, wey mean say she …